Chai, there is God ooo! Wetin our Mama ‘C’ for movie industry, Chinwe Owoh,
do Oga Lancelot Oduwa Imaseun wey make am call am ‘Mama Wahala’?The matter still dey scatter our Mama ‘C’ dada since wey #jara carry the information. We still never know wetin go make anybody wan bomb her career oo. Abi, she no dey try? She no dey package herself well? Abeg, between she and Lancelot, which one tongue need deliverance pass? As you dey reason am, make we see wetin Mama reply Lancelot Oduwa Imaseun during interview wey our dearest team #InsideNollyTV do am. Chai! Chai!!

No comments:
Post a Comment